wetin catch
Bishop...........i hear say Bishop tell boys and gurls say make dem no dey talk unless dem go expell dem.....lol......make person tell bishop to flex mehn....no wonder wey dem suspend 150 "OKPOTI" guys last yr....y dem no go become"OKPOTI"???....omo wt a sad story o (GAY GUYZ)....lol
1 comment:
lool.............effin hilarious
Post a Comment