Myfunny9jastories's Fan Box

Myfunny9jastories on Facebook
Showing posts with label calabar. Show all posts
Showing posts with label calabar. Show all posts

Tuesday, December 23, 2008

CALABAR HOUSE GIRL!!!!!!

My naija ppl as christmas dey come na so funny tings dey happen, i jus receive phone call from one of my guys wey tell me say him dog don die, i ask am "wetin kill princess?"......the calabar house gurl wey dey 4 dia house na she kill princess....my guy mama tell am "slaughter the duck to make dinner she go slaughter the DOG...because of language kai...