Myfunny9jastories's Fan Box

Myfunny9jastories on Facebook
Showing posts with label nigerian universities. Show all posts
Showing posts with label nigerian universities. Show all posts

Thursday, December 11, 2008

Covenant University!!!!!!!

wetin catch Bishop...........i hear say Bishop tell boys and gurls say make dem no dey talk unless dem go expell dem.....lol......make person tell bishop to flex mehn....no wonder wey dem suspend 150 "OKPOTI" guys last yr....y dem no go become"OKPOTI"???....omo wt a sad story o (GAY GUYZ)....lol