Myfunny9jastories's Fan Box

Myfunny9jastories on Facebook

Thursday, December 11, 2008

NYJA GUYS!!!!!!!!!!!!!!!!

It get one of ma nyja guys wey i kno 4 yankee wey go tell white woman say na zimbabwe him come(ODE GUY)...lol....jus because the guy no want the babe know say na nyja him come from.......common ma nyja boys.....na the new startegy una dey use.....the come go grow dreads like bob marley so the whit babe no go kno..........what a funny world o.......na some nyja guy wey him go fight 4 bus nabb am after he jus made a mistake of sayin "OLOSHI NI IYA E" meaning ur mother is retarded

No comments: