Myfunny9jastories's Fan Box

Myfunny9jastories on Facebook

Friday, December 12, 2008

MAN KILSS WIFE BECAUSE OF SEX!!!!!!!!!!!!

now seriously my naija people wt kind of world are we livin in...no wetin i wan talk be say which kind nyja we dey live.....


The police for Sagamu, ogun State, arrest one 38-year-old man (name withheld) because say him beat him wife to death jus say she refuse levels(sex)..lol...imagine


The News Agency for Nyja (NAN) report say the ting happen for Tuesday for ibile, one village for sagamu Local Government Area for the state.


Neighbours of the couple tell NAN say na one misunderstanding wey brake comot between the two after the 35-year-old wife, Sade, no give the man the koko well well.


A reliable police source confirm the incident and talk say the man admit say na him do am.

The source talk say na because the man don shack shepe high....what a sad world mehn....though it is sad but if i think about it this is definately a funny nyja story.......

No comments: