Myfunny9jastories's Fan Box

Myfunny9jastories on Facebook

Wednesday, December 17, 2008

"AND I DON"T GIVE A SHIT"!!!!!!!!!!!!!!!LOL
















My nyja ppl i was laughin ma ass out as i was postin this article, 2Face discusses how his Range was jacked and the rumors. Here is a snippet of the interview:

- Three women pregnant for you, Tuface hw u do am wetin happen???
Tuface: My own be say, I be human being; I dey live my life. That’s what maters to me.

- Are you denying or confirming the rumours?
Tuface: I am not confirming or denying anything. Anyhow they think it. My own is I don’t disturb anybody, so make nobody disturb me. I no talk anything; I just live am like that.

-But on TV, we hear you preach about, don’t you use it yourself?
Tuface: If I say use am na good thing I talk now, protect yourself. How you take know say I no dey use am. You know whether whatever happen, may be na me want am to be like so.



My nayja ppl y Tuface no dey practice wetin him dey preach because it is not cute to have children all over o.....but me personally i say Tu face carry go jo....wetin consine dem cane all the babes wey u see...........

No comments: