Myfunny9jastories's Fan Box

Myfunny9jastories on Facebook

Thursday, December 11, 2008

Wetin vimpire come do 4 nyja!!!!!!!

Omo i hear story say vampire come nyja, i hear say him come nyja come suck blood.
the guy never jam, vampire no know say na different disease dey naija....
the guy suck one ashawo blood, 3 days later the guy lean carry HIV...wt a funny world
hw vampire go talk say him go come nyja suck blood...lol...that one na rundown

No comments: